DETTY DECEMBER :E PASS PORTEY KEKE

Detty December for Ghana be serious business. Charley, December bia, people dey comot from all over the world dey come Ghana come enjoy life. Music dey blast everywhere, from beach parties to street jams. Clubs, concerts, and festivals full Accra, Kumasi, and Cape Coast. You go spy celebrities, tourists den Ghana people wey dem dey mingle. Chow too dey chaw, from jollof to kebab, plus cold drinks everywhere. The vibes be happiness, freedom, and celebration. Detty December no be only party; e dey promote tourism, culture, and business. Ghana dey show say we know dem dey receive visotors den enjoy wanna body.

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *